Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos number one Family Radio, Konfam 89.5 FM scata area wetin nor good on Thursday 16 April with plenty Obule Obule, celebrating dia grand finale of dia one year Anniversary.
Unto di doings, say na activities bulku for di event, Radio Fans and Favorite OAPs marking present for di event.
Taking di center state, CEO, Kayode Adegbite fry, fry mouth inside im opening speech explain di journey of Konfam, saying naim diligence naim produce dis ogbonge radio wey Lagos dey tuk about today.
Di Senior man, Adegbite sti fry mouth on di mission to build more future leaders wey go make difference.
For am im say Konfam 89. 5Fm go go beyond broadcast but a platform wia both listeners an staff fit grow to make a difference.
Written by: News Author
Konfam 89.5 FM Konfam FM anniversary Lagos radio station Nigerian radio news radio station Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026