Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Di National Working Committee (NWC) of PDP Abdulrahman Mohammed branch don run one meeting with FCT Minister, Nyesom Wike, for Wadata Plaza, Abuja.
Wike tuk say di meeting na to show im support for di party as dem dey prepare for 2027 election.
E sti advise dem make dem bring beta plans wey go hellep PDP win elections and remain relevant.
Wike also urge dem make dem continue reconciliation with members wey don comot, to make sure dem stand fit for 2027 elections.
Written by: News Author
nigeria politics 2027 Nigerian election news Nyesom Wike pdp news pdp nwc meeting Peoples Democratic Party
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026