Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Adamawa state govo, Ahmadu Fintiri don launch one movement to campaign for di re-election of Bola Tinubu for 2027 inside Adamawa State.
Im yarn dis one on Saturday for APC congress wey hapun for Mahmud Ribadu Square for Yola.
Fintiri announce one group wey dem call Adamawa Renewed Hope Movement, wey go get plenty gornment pipo and ward councillors as members.
Im sti promise say dem go build strong structure from ward level reach state level, and dem go officially launch am dis week.
Written by: News Author
APC campaign support Tinubu Fintiri campaign for Tinubu Fintiri political movement Nigeria Tinubu 2027 campaign Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026