Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nollywood actor and politician, Yul Edochie, don scarra mouth say Peter Obi nor go fit become President of Naija for dis present time.
Edochie yarn dis one for im X page on Tuesday, where e tuk say Obi political strength no strong reach.
E sti go ahead press tuk say wetin Obi dey do with African Democratic Congress no go work, say na “dead on arrival” and waste of time.
Written by: News Author
2027 election Nigeria LABOUR PARTY NIGERIA Nigerian Politics Nollywood actor Yul Edochie PETER OBI presidential ambition 2027 Yul Edochie
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026