OBODO NAIJA

FG Give Airlines Fee Discount to Fight Jet Fuel Wahala

todayApril 23, 2026 3

Background
share close

Aviation Minister Festus Keyamo on Wednesday for Abuja talk say Federal Government don bring new plan to help airlines as Jet A1 fuel price dey rise.

E yarn dis one after long meeting wey involve Petroleum Ministry people, airline operators, and oil marketers because fuel cost don too high and e fit cause flight wahala.

Keyamo say Presido Bola Tinubu don approve discount on some outstanding fees wey airlines dey owe government to ease their burden.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app