Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State House of Assembly Speaker, Mudashiru Obasa, don declare say im dey support Deputy Governor, Dr Obafemi Hamzat, for governorship 2027.
Obasa tuk dis one when Hamzat visit am for im official residence for Ikeja on Thursday as part of im consultations with APC leaders.
Di Speaker praise Hamzat commitment to infrastructure development and im loyalty to APC party.
E sti call on party members and stakeholders make dem support Hamzat for di governorship race.
Written by: News Author
APC Lagos Hamzat governorship bid Lagos governorship 2027 LAGOS POLITICS Lagos State elections MUDASHIRU OBASA Obafemi Hamzat Obasa endorses Hamzat
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026