Lagos governorship 2027

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos APC Big Men Pick Hamzat As Consensus Candidate For 2027 Governorship Race

By: Esther Ayoola One ogbonge group, wey call dem selves, Governance Advisory Council (GAC), wey be top advisory body of All Progressives Congress for Lagos State, like dis don join force endorse Dr. Kadri Obafemi Hamzat as dem consensus candidate for 2027 governorship election. Chairmo of GAC, Oluyole Olusi, naim convasate dis mata to tori pipo on Tuesday as Govo Babajide Sanwo Olu carry Hamzat go see dem Oluyole say, […]

todayApril 29, 2026 15

Lagos

Obasa Back Hamzat For Governor, Beg Party Members To Support Am

By: Esther Ayoola Lagos State House of Assembly Speaker, Mudashiru Obasa, don declare say im dey support  Deputy Governor, Dr Obafemi Hamzat, for governorship  2027. Obasa tuk dis one when Hamzat visit am for im official residence for Ikeja on Thursday as part of im consultations with APC leaders. Di Speaker praise Hamzat commitment to infrastructure development and im loyalty to APC party. E sti call on party members and […]

todayApril 24, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds