By: Esther Ayoola
Senior man human rights activist and former presidential candidate Omoyele Sowore don cut chain again dey drag wi oga presido, Bola Tinubu, say why im go persin go pick nomination form am.
Di reaction come afta former Ebonyi State govo and Minister of Works, David Umahi, sign Tinubu presidential nomination form wey cost N100 million.
Umahi, for statement through him aide Francis Nwaze, say di endorsement na to show commitment to continuity and consolidation of Tinubu administration achievements.
He add say dinomination form represent “defining moment” for Naija development journey, dat Naija dey experience stability.