National

IGP Disu Launch New Police Unit, Promise Beta Policing

todayMay 6, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Oga Inspector General of Police, Olatunji Rilwan Disu don announce new police group, Violent Crime Response Unit (VCRU) to replace di former SWAT team.

According to di IGP, di new unit go dey operate with strong intelligence support and dem go train di officers to respect human rights and combat crime.

Baba Rilwan tuk dis one for press conference on Tuesday for force headquarters directing commissioners of police to launch di unit across di obodo Naija.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds