By : Jolayemi Olajide
FCT Minister, Nyesom Wike don challenge Seyi Makinde faction of Pipos Democratic Party, PDP say make dem open official party account and secretariat if dem really get control of di party structure.
Wike tuk dis wan during live media chat for Abuja dis week, say di rival group no get legal power to run PDP matter as court don already settle the case.
Governor Makinde on his part say Wike, na sign of political frustration dey worry .
PDP chieftain Bode George also condemn Wike, call am “political undertaker” wey dey scatter di party unity.