By : Jolayemi Olajide
Paris Saint-Germain forward Ousmane Dembélé don drop micro soft word say e dey very calm despite di competition for di 2026 Ballon d’Or award.
Di French star, wey win last edition after helping PSG win major trophies including UEFA Champions League, say individual awards no be im main focus.
E explain for beIN Sports interview say team success like Ligue 1, Super Cup and Intercontinental Cup na di real priority for am and di club.
Dembele add say PSG still get big match ahead on May 30, wey dem dey look forward to for fans.