Health

Ebola Outbreak Hit Eastern DRC As Health Authorities Raise Alarm

todayMay 15, 2026 6

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Di Africa Centres for Disease Control and Prevention (Africa CDC) don konfam fresh outbreak of Ebola virus for eastern part of Democratic Republic of the Congo, on Friday.
Say like dis, di disease don kpai some persons.

Reports show say about 246 suspected cases and 65 deaths don already record, while 4 deaths don also happen among laboratory-confirmed cases.
Africa CDC say di outbreak dey centered for Ituri Province, and dem dey closely monitor di situation as risk continue to spread.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds