By: Esther Ayoola
Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don declare say Lagos na di number one Africa digital economy, dat investment for technology and infrastructure dey cry.
E tuk dis one during di inauguration of Kasi Tec Data Centre Campus for Lekki on Tuesday.
Di governor say di new facility go hellep boost Naija digital infrastructure and support economic growth.
Sanwo Olu sti call on foreign investors make dem come invest for Lagos, say di state get good environment wey dey favour business.