Police Gbab 4 Suspected Cultist For Lekki, Ajah Area
Lagos State Police Command don do small Rambo go kramp four suspected cultists jaguda boys, say dem bin dey do jaguda doings for Lekki, Ajah and Elemoro area. According by statement wey police tok tok pesin, Adebisi Abimbola release say dem arrest one Arisekola Ojo, Oluwatobi Oyewole, Oluwaseyi Odunewu and Olumagba Ifatope. Abimbola konfamate say police nor be winch say na information wey di suspects by diasef give during di […]