Sport Yarns

Yarn Wetin E Tell Aston Villa Boys Before Dem Hammer Freiburg 3–0

todayMay 21, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Aston Villa coach Unai Emery don talk wetin e tell im boys before dem use hammer scatter SC Freiburg 3–0 for Europa League final.

E talk for post-match interview with TNT Sports say e just tell dem say make dem get serious hunger and show am for pitch well-well.

And true-true, dem enter pitch go do di work finish am wella wella.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds