By: Esther Ayoola
Iran chief tuk, tuk person, don declare say dem no go accept any deal with United States unless e fully protect rights of Iranian pipo.
According to report, Donald Trump bin send tougher new proposal go back to Tehran.
For di Iran pipo, dat any change for di agreement wey nor follow go spoil everytin and di Strait of Hormuz go remain close, dis one mean say more global shipping wahala.