Sports

Poland Fall Super Eagles Hand

todayJune 4, 2026 6

Background
share close

Naija Super Eagles drop standard last-minute as Poland hold dem to 2-2 draw for inside Warsaw on Wednesday.

Terem Moffi naim bin give Naija the lead for 23 minutes, but Poland score back before half-time.

As di match almost finish, Przemysław Wiśniewski just sharply score with di last kick of di game to spoil Nigeria win.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds