OBODO NAIJA

Judge Order Sowore To Con Defend Imself Why Im Call President Bad Name

todayJune 4, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Justice Mohammed Umar for Federal High Court, Abuja don order Omoyele Sowore, the AAC presidential candidate, to appear an  defend imself  for accusate   im call President Bola Tinubu bad name for nothing.

Di judge fling Sowore lawyer, Marshall Abubakar, wey bin dey beg make court forget di mata, con order say the hearing must happen every day starting from Friday, June 5.

The Department of State Services (DSS) dey push the case against Sowore sake of say he call President Tinubu “criminal” for inside some posts wey im do for X and Facebook.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds