Federal High Court Abuja

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Judge Order Sowore To Con Defend Imself Why Im Call President Bad Name

By : Jolayemi Olajide Justice Mohammed Umar for Federal High Court, Abuja don order Omoyele Sowore, the AAC presidential candidate, to appear an  defend imself  for accusate   im call President Bola Tinubu bad name for nothing. Di judge fling Sowore lawyer, Marshall Abubakar, wey bin dey beg make court forget di mata, con order say the hearing must happen every day starting from Friday, June 5. The Department of State […]

todayJune 4, 2026 8

OBODO NAIJA

Court Grant El-Rufai ₦100m Bail

By : Jolayemi Olajide Justice Joyce Abdulmalik for Federal High Court for Abuja on Monday grant former Kaduna State Govo, Nasir El-Rufai, bail of ₦100 million naira. Di judge give di ruling for Abuja say di bail come with strict conditions wey include say di surety must live for Maitama or Asokoro. Justice Abdulmalik also order say di surety must be federal civil servant no below Grade Level 17 and […]

todayMay 18, 2026 10

National

Court Stop INEC From Following ADC Caretaker Congress

By: Esther Ayoola Federal High Court for Abuja don order Independent National Electoral Commission not to recognise or join any congress wey caretaker leaders of African Democratic Congress dey plan. Judge Joyce Abdulmalik still talk say David Mark and some other big men for the party never still get right run package as party leaders. Dis judgment sef don form part of di wahala inside oposition ADC. Di case na […]

todayApril 29, 2026 17

National

Kanu Don Gree Judge Talk — Say Im Go Meet Wit Im Lawyers

Di detained leader of Indigenous People of Biafra (IPOB), Nnamdi Kanu, don gree on Wednesday to consult im lawyers before e open im defence for di terrorism case wey Federal Government carry go court against am. Justice James Omotosho of di Federal High Court, Abuja, again advise Kanu make e get proper legal guidance after e keep insist say di seven-count charge against am no valid. At first, Kanu bin […]

todayNovember 6, 2025 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds