OBODO NAIJA

Police Ggab Seven Bad Boys for Ogun State After Dem Raid Area

todayJune 5, 2026 8

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Ogun State Police Command don scata some jaguda boys after dem corner dem inside heavy raid across Sango-Ota, Owode-Egba, and Agbado areas.

Police tuk tuk, DSP Oluseyi Babaseyi, naim use im yamchop mout onFriday tuk di mata, unto how di boys run enter di armed robbers.

Inside di movement, police boys trace three of di suspects go Alasia community after di boys attack one house and collect im properties.
Dem recover one local cut-to-size pistol and one cartridge from di boys hand as all of dem dey cell now dey face hot grillinG.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds