OBODO NAIJA

NCDC Raise Red Alert, Say Ebola Fit Enter Naija Anytime

todayJune 5, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nigeria Centre for Disease Control and Prevention, NCDC, don make am clear say Ebola Virus Disease entering Nigeria dey very high cause e dey spread Uganda and Democratic Republic of Congo.

NCDC Director-General, Dr Jide Idris, naim sorosoke dis announcement during media briefing for Lagos as e explain

Nigeria preparedness level against di disease threat.

According to am, as e dey increase for international, movement of people across borders fit cause serious gbege

E also warn say quick detection fit hard because Ebola symptoms dey resemble those of other common diseases.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds