OBODO NAIJA

Atiku Drag Tinubu Again Over Oyo Kidnap Victims

todayJune 5, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Former Vice Presido, Atiku Abubakar don tackle Presido, Bola Tinubu and First Lady Oluremi Tinubu over the continued kidnapping pupils and teachers  for Oyo State.

For statement wey im media aide, Phrank Shaibu, release on Friday, Atiku accuse di Federal Gornment of failing to show enough energy to rescue di victims.

Di African Democratic Congress presidential candidate say e dey difficult to understand why gornment still dey project celebration mood while innocent children and their teachers still dey suffer.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds