Vice Presido Kashim Shettima on Monday say Nigeria plan, na to build one-trillion-dollar economy, wey investors go package across all levels of gornment.
Im tuk dis tuk one wen e open di Invest Lagos 3.0 Summit for Eko Hotel and Suites, Victoria Island, Lagos.
Shettima also praise Presido, Bola Tinubu, say im  ma try oh, even though plenty Nigerians nor dey see dat oga presido try, as im take transform naija economy, say naim dey bring all this ogbonge investment