Sports

Chelsea, Man City Drag Over Maresca Deal For Guardiola Job

todayJune 9, 2026 9 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Chelsea and Manchester City negotiations for Enzo Maresca to replace Pep Guardiola don enter go slow because of compensation mata.

Guardiola don already announce say im go leave City afta many successful years, and City want Maresca take over.

But Chelsea dey insist say dem suppose pay money because Maresca sti get contract with dem before he comot Stamford Bridge.

As things stand, both clubs sti dey drag as legal and financial issues dey slow di deal.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds