obodo oyinbo

How War For Iran Take Knack UK Economy Down

todayJune 12, 2026 7

Background
share close

By: Shalom Ovie

Di Office for National Statistics don go do tatafo, UK pipo di feel di Iran war, UK GDP drop by 0.1 percent, like Old mama something, wey break di fine 0.3 percent growth wey dem get for March.

Dis current US and Israel war against Iran wey start since February 28 scata things, as high fuel and light bills carry UK economy go put for backyard.

Finance Minister Rachel Reeves yarn say even though the UK no follow fight for di Middle East, di war dey wunjure dem wetin nor good.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds