UNITED STATE

5 Results / Page 1 of 1

Background

Uncategorized

Iran Give Condition As US and Qatar Jam For Doha

By: Yusuf Abuh Di Qatari Prime Minister and Foreign Minister, Sheikh Mohammed bin Abdulrahman bin Jassim Al Thani, don hold meeting with US senior men team, wey Steve Witkoff and Jared Kushner lead for Doha to touch light dis gbege for di middle east. Iran reps, sef dey inside Doha as we speak, but dem no get any plan to look eye-to-eye or hold face-to-face tuk with di US side. […]

todayJuly 1, 2026 14

obodo oyinbo

US military Rush Open Port For Aid

US military like dis dey fire doings to reopen one major port for La Guaira, Venezuela, to hellep rescue pipo after ejima earthquakes wire di country last week. Five days after di quakes level, whole blocks of buildings, like dis na family members dey cry blood say di don kpai over 1,700 pipo and thousands still dey miss. One temporary matuary inside di port area full with deadibody Forensic doctors […]

todayJune 30, 2026 14

obodo oyinbo

Iran Say Dia Missile Programme No Dey On Top Table

Gbege don finally drink water keep cup for inside di middle east as US Presido, Donald Trump and Iran Presido Masoud Pezeshkian sign one peace deal wey dem dey call Memorandum of Understanding, for early mormor on Thursday. Dis deal go open door for fresh talks on top Iran nuclear programme and possible removal of sanctions wey dey affect Tehran. But one major issue wey di deal no touch be […]

todayJune 18, 2026 11

obodo oyinbo

US, Iran Finally Gree Peace Deal

United States and Iran don agree on peace deal and immediate stop to all military operations after more than three months of war for Middle East. Pakistan Prime Minister Shehbaz Sharif announce di agreement on Sunday, say official signing ceremony go hapun for Switzerland on June 19. US Presido Donald Trump sef don konfam di deal and order make dem reopen Strait of Hormuz and remove di US naval blockade […]

todayJune 15, 2026 12 11

obodo oyinbo

How War For Iran Take Knack UK Economy Down

By: Shalom Ovie Di Office for National Statistics don go do tatafo, UK pipo di feel di Iran war, UK GDP drop by 0.1 percent, like Old mama something, wey break di fine 0.3 percent growth wey dem get for March. Dis current US and Israel war against Iran wey start since February 28 scata things, as high fuel and light bills carry UK economy go put for backyard. Finance […]

todayJune 12, 2026 15 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds