By : Jolayemi Olajide
Di Lagos State house of bodi mata association,LASUTH, wey dey under di Nigerian Medical Association (NMA), don open mouth wa for ground, e get di wey e dey do dem oh, dat hunger wan finish dem.
And dat, if care is not taking ehn, dem go -start a three-day warning strike to protest.
Di NMA Chairmo, Dr. Ewonowo Sunday, naim dey throw lamentation untop dis mata, blaming di Lagos State Gornment for dragging back for dia salary increase
Di association say dem soon cut chain oh, if the authorities no act fast, di strike fit grow into full-blown problem for the whole state.