Lagos

Lagos LG Chair Promise to Back Farmers

todayJune 19, 2026 4

Background
share close

Alimosho Local Gornment Chairmo, Akinpelu Johnson, don spread joy wetin nor good, dat make farmers wey dey im council nor too worry body oh, say dem ma get support dem.

Johnson yarn dis one on Friday for di council secretariat during meeting with All Farmers Association of Nigeria, AFAN, and other agriculture stakeholders for Alimosho, Lagos.

According to di Alimosho council chair, farmers get beta role for economic growth, food supply and  development, so dem deserve more empowerment.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds