obodo oyinbo

Iran Warn US Make Dem Clean Dia Mouth

todayJune 22, 2026 7

Background
share close

Iran don warn United States say make dem “dey careful oh” after Presido, Donald Trump go threaten say im go attack against Iran sake of di war for Hezbollah.

Dis warning come as both countries still dey hold peace tuks for Switzerland to try end Middle East war and reduce tension.

Iran tuk, tuk, Mohammad Bagher Ghalibaf, say dia military ready oh, any kpoko, dem go do kpaka, and say, dem na people wey dey act, no be just talk.

Trump on im side don accuse Iran say dem no dey control dia allies for Lebanon, and he threaten say US go strike if dem no stop am.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds