Health

NCDC Sho Report Card Of How Lassa Fever Kpai 214 Pipo For Nigeria

todayJune 22, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Nor be small tin last card fever dey do, wey wi dey call Lassa fever. According to di NCDC, di sickness don kill 214 pipo, for di past 23 weeks.

Di latest Lassa Fever Situation Report wey cover Week 23, from June 1 to June 7, 2026.

Dis death rate na big jump up from di 18.9 per cent weydi NCDC record for 2025.

NCDC everbodi gat to be careful oh, cause dis diseases dey spread wetin nor good for di obodo Nigeria

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds