HEALTH

3 Results / Page 1 of 1

Background

Health

NCDC Sho Report Card Of How Lassa Fever Kpai 214 Pipo For Nigeria

By: Yusuf Abuh Nor be small tin last card fever dey do, wey wi dey call Lassa fever. According to di NCDC, di sickness don kill 214 pipo, for di past 23 weeks. Di latest Lassa Fever Situation Report wey cover Week 23, from June 1 to June 7, 2026. Dis death rate na big jump up from di 18.9 per cent weydi NCDC record for 2025. NCDC everbodi gat […]

todayJune 22, 2026 19

obodo oyinbo

Norway’s Crown Princess Undergoes Lung Transplant

Norway Crown Princess, Mette-Marit, don get successful lung transplant surgery afta she suffer from one kind sickness wey dey make person find breeze block. Oslo University Hospital talk say di 52-year-old princess go still remain for hospital for several weeks make doctors for fit check am well, as di practice dey go for anybody wey just do transplant. Di princess don dey battle with dis lung problem wey dey scratch […]

todayJune 17, 2026 9

Entertainment

Smoking, Drinking No Dey Boost Creativity – Veteran Musician Bright Chimezie

Veteran musician Bright Chimezie don comot talk against wetin some artistes dey claim say smoking and drinking alcohol dey help boost creativity. The legendary highlife singer wey popular for him hit song ‘Because English’ say all those kind talk no true at all. As he dey speak recently for one episode of CreativTea Podcast, Chimezie clear the air say people wey dey smoke or drink no dey do am to […]

todaySeptember 1, 2025 40

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds