OBODO NAIJA

President Tinubu Give Oyo Hope

todayJune 26, 2026 3

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Wi oga Presido, Bola Tinubu don assure pipo for Oyo State say, make dem nor too worry demselves say goment go rescue di pikins and dia teachers wey kidnappers carry from three primary schools for Oriire Local Government Area.

Baba Seyi tok dis one for Ibadan for wia im go run one or two parrol.

Im say security agencies dey use every possible way, including support from outside Nigeria, to free di victims.

Tinubu come advise South-West govos make dem continue di good development legacy wey dia founding fathers leave behind.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds