Wi oga Presido, Bola Tinubu, don rake full newspaper again say im gorment dey deliver beta development to Nigeria
Im yarn dis one through im Vice, Kashim Shettima wey go represent am for di event, commison road project for Karu, wi decision headquarters.
Tinubu rake oh, say im road project na blood tonic to   local businesses and e dey  bring development.