south west

Amotekun Rescue Kidnap Victim

todayJune 30, 2026 7

Background
share close

Amotekun senior men officers  inside Ondo State don do james bond rescue one person wey kidnappers carry and dem arrest one papa join his three sons for Oba Akoko area.

Di Amotekun Commander, Adetunji Adeleye, say dem catch di papa, Iliasu, and im pikins dem, say dem turn kidnapping to family business.

Dis na after di victim papa report to dem.

Dem catch di suspects with different things like drugs, drinks, and camouflage load wey dem dey use cover the eye of person wey dem kidnap.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds