ONDO STATE

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Ondo Speaker Explain Why Christians Need To Always Support Peace, Unity

Ondo Speaker Explain Why Christians Need to Always Support Peace, Unity   Speaker of Ondo State House of Assembly, Olamide Oladiji, don tell Christians for im state say, make dem dey promote peace, unity and get patience. E tuk dis one for im Easter message wey e give Christians for Akure on Sunday. Oladiji encourage Christians make dem follow Jesus Christ example, try to  sacrifice, love and build beta togetherness. […]

todayApril 6, 2026 4

OBODO NAIJA

Amotekun Gbab 35 Suspects Across Ondo Say Dem Do Kidnapping

Ondo State security outfit wey dem dey call Amotekun Corps don parade 35 suspects on Monday for their headquarters for Akure, after dem arrest dem from different parts of di 18 local government areas within one week. Di corps commander, Adetunji, say di suspects na pipo wey dem link to crimes like kidnapping, theft, human trafficking, and rape, and say dem do di parade to show di public dia work […]

todayMarch 30, 2026 5

National

Ondo Family Accuse Police Say Dem Cover Matter Of Dia Trafficked Pikin

Di family of one five-year-old pikin wey dem sell to one couple for Asaba, Delta State, don accuse Ondo State Police Command say dem dey try hide di matter. Dem also talk say police wrong arrest and hold di pikin mama, Mrs Nneka Onah, plus her stepfather, Mr Ifeanyi Onah, because of di case. Di police command, for one statement wey dia Public Relations Officer, Mr Olayinka Ayanlade, release last […]

todaySeptember 29, 2025 27

National

Lady kill Her Own sister On Top ₦800 Debt For Ondo

One middle-aged trader for Akure, Ondo State, Bosede Iluyemi, don kill her elder sister, Omowumi Tewogboye, on top ₦800 debt. Dem talk say Bosede bin dey demand money for the tomatoes and pepper wey Omowumi buy for credit from her. Things scatter gbege when Bosede grab Omowumi cloth, make she fall, and the fall cause serious injury wey finish her. Dem quick quick rush Omowunmi go hospital near there, but […]

todaySeptember 16, 2025 52

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app