obodo oyinbo

Cholera Kpai 120 pipo for Sudan

todayJuly 1, 2026 12

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nor be small tin say one wicked  cholera outbreak don scarra  Sudan,   kpai  120 pipo, and dem sti dey suspect  1,102  cases.

The World Health Organization (WHO) tuk say di three years war between the Sudan army and the RSF fighter group don scatter the country healthcare system kpata-kpata.

Dis na di third time wey cholera heavy wave dey hit Sudan back-to-back inside three years, just two months after dem think say the last one don finish.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds