OBODO NAIJA

Court Back David Mark As ADC Leader

todayJuly 3, 2026 18

Background
share close

Di Federal High Court for Abuja don back David Mark branch as di correct leader of di  opposition party, African Democratic Congress (ADC).

Justice Musa Liman throway di case wey one House of Reps member, Leke Abejide, file, according to di court senior man, dem nor get power to put mouth for political party inside house wahala.

Former Vice-President Atiku Abubakar don  hail dis judgment,  say di ruling na big win for democracy.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds