OBODO NAIJA

Presido Tinubu Give ICPC 30 Days To Investigate Fake PFIPC

todayJuly 8, 2026 12 1

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Wi oga Presido Bola Tinubu don order Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission, wey dem dey call ICPC, say make dem touch light every as e take concernĀ  Presidential Foreign Intervention Promotion Council (PFIPC) and di ogbonge agency wey don dey cause jogolo for weeks now.

Presido say make ICPC finish di investigation and submit full report give am within 30 days.

According to Special Adviser to di Presido on Information and Strategy, Bayo Onanuga, di order come after government discover say PFIPC na fake body wey Federal Gornment never create.

Gornment tuk say di council no get any legal backing, presidential approval or any lawful authority to operate.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds