obodo oyinbo

UN Beg World Pipo to Bring $296m To Help Venezuela Earthquake victims

todayJuly 9, 2026 11

Background
share close

By Oluwatosin Ibrahim

Di United Nations like dis now don dey beg for 296 million dollars to support Venezuela based on di  deadly earthquake  wey go kpai l more than 3,600 people and leave thousands homeless and missing.

UN humanitarian chief, Tom Fletcher, say although donors don already contribute about 300 million dollars, dem still need more  attention to help 1.3 million people within di next six months.

Venezuela Foreign Affairs Minister, Yvan Gil Pinto, also beg countries wey freeze Venezuela assets make dem release di money so di gornment fit use am take rebuild affected communities

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds