obodo oyinbo

World Energy Oga, Birol Fry Mouth On How Middle East War Fit Spoil Things

todayJuly 17, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Di head of International Energy Agency, Fatih Birol, don warn say global energy security fit face serious threat if US-Iran tensions no reduce and oil flow through Strait of Hormuz no improve.

Birol put for statement say di world need to worry about oil supply if di situation no change in di next few weeks.

His warning come as US attacks on Iran continue, while Tehran dey respond with missile and drone strikes on some American allies for di region.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds