OBODO NAIJA

Makinde No Get Weight for 2027 Race – Bwala

todayJuly 20, 2026 9

Background
share close

By: Esther Daniel

Daniel Bwala, Special Adviser to oga  Bola Tinubu on Policy Communication, don tok say Oyo State Govor Seyi Makinde and AAC presidential candidate Omoyele Sowore no get strong political weight ahead of 2027 election.

For TV siddon tuk, Bwala tok say all di political calculations no dey favour Makinde, sti add say di Oyo State govo no fit even win presidential election for im own state.

Bwala tok say if dem check di numbers and political strength, Makinde no dey among serious contenders.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds