Sports

Messi Finally Talk After Spain Beat Argentina for World Cup Final

todayJuly 21, 2026 9

Background
share close

By: Esther Daniel

Argentina captain Lionel Messi don finally tuk after Argentina lose 1-0 to Spain for di 2026 FIFA World Cup final wey happen for United States on Sunday.

Messi post im reaction online on Monday, after e no talk to journalists immediately after di match.

Di Inter Miami star admit say di defeat pain well-well and e go hard to forget, but e still praise im teammates for di journey wey dem make reach di final.

Spain carry dia second World Cup trophy after Ferran Torres score di only goal for extra time, while Argentina no fit create plenty clear chances, with dia first shot on target coming in di 117th minute.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds