OBODO NAIJA

Dalung Say Tinubu Dey Work Hard to Lose 2027 Election

todayJuly 22, 2026 6

Background
share close

By: Esther Daniel

Former Minister of Sports, Solomon Dalung, don tuk say oga Bola Tinubu dey “work very hard” to lose di 2027 presidential election because of di economic hardship and insecurity wey Nigerians dey face.

Dalung make di statement on Tuesday through im X account, wia e argue say gornments no dey lose election because opposition strong pass, but because dem lose touch with di people.

According to am, any gornment wey want second term must win public trust through beta policies, improve people’s welfare, secure communities and fulfil campaign promises.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds