OBODO NAIJA

FG Promise Beta Hajj Terminal For Lagos Airport

todayJuly 23, 2026 5

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Federal Government don reassure Nigerians say e go continue to upgrade aviation infrastructure, as work to rehabilitate di Hajj Terminal for Lagos airport don progress well.

Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, knack dis tori when im go inspect di upgraded terminal on Wednesday.

Keyamo press tuks say di government remain committed to improving airport facilities and giving passengers beta services.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds