By: Yusuf Abuh
Imo State Govo Hope Uzodimma don konfamte why all di five South-East govos don agree to support President Bola Tinubu second term bid for 2027.
Uzodimma fry mouth after one ogbonge meeting with all five gofnors for Imo state capital on Wednesday.
Senior man Uzodinma count say all ogbonge project wey baba Seyi dey do for south east naim be di reason why dem dey support am for 2027.