By: Yusuf Abuh
Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don nack chest, say im gornment economic reforms dey show beta workings oh, with foreign investors and global eye inside naija economy
Im yarn dis as im receive senior men sabi pipo from Aseyori Tinubu Research Group for State House, Abuja.
Baba seyi with muscle fry mouth say plenty multinational companies don show interest to invest and partner with Nigeria and dat area nor suppose fear.