By: Yusuf Abuh
Wi oga Presido Bola Tinubu don tire warn politicians wey dey plan to challenge am for 2027 say e no go give up power without a strong fight.
Tinubu talk dis one on Tuesday when e receive Catholic Bishops Conference of Nigeria for Presidential Villa, Abuja, as e say democracy allow everybody to contest.
Di President add say anybody wey wan take over from am go try, because politics na game wia everybody get equal opportunity.
Read similar tori for here:https://konfamfm.com/peter-obi-blast-tinubu-renewed-hope-agenda-call-am-renewed-hopelessness/