OBODO NAIJA

Reps Committee Reopen Investigation On Top Presidential Council Marras

todayJuly 29, 2026 7

Background
share close

House of Representatives ad hoc committee again don open mata to touch light every every unto wetin sup  into di alleged operation of di disputed Presidential Foreign Intervention Promotion Council.

Di committee like dis dey ask di self-acclaimed Director-General of the council, Adeniyi Adeyemi, thick thick question and dem con finally konfam say di appoint letter na fake.

Head of di  Civil Service of di Federation, Didi Esther Walson-Jack, and representatives of di Inspector-General of Police sef make present for dis mata.

As di hearing continue, Adeyemi never sti  show up as at di time wi package dis report.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds