By: Yusuf Abuh
Super Falcons captain Rasheedat Ajibade tok say Nigeria players dey enter dia last group game with beta peper body for di WAFCON after dem beat Zambia and lose 3-2 to Malawi.
Ajibade make di statement after Nigeria beat Zambia 1-0 for Morocco to keep dia title defence alive.
Skippo, say if Egypt, nor take dia time, dem nor go see body go house, cause na dis game dem fit get chance to qualify for dis years world cup.