Sports

Super Falcons Fit Top Group C If Dem Beat Egypt

todayAugust 5, 2026 5

Background
share close

By: Esther Daniel

Super Falcons go battle Egypt on Wednesday night for Rabat as dem chase victory and chance to finish top of Group C for 2026 Women Africa Cup of Nations.

Nigeria need beat Egypt while Zambia defeat Malawi for all three teams to end di group stage with six points each.

If dat happen, CAF tie-break rules go decide who go finish first and second for di group.

Egypt don already crash out, while Nigeria still get strong chance to qualify for di quarter-finals.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds